Seat for table or to dey di menu? Africa dey struggle to understand di new world order
Africa heads of state dey gather for Ethiopia capital, Addis Ababa, for dia annual meeting dis weekend at a time wey di continent place for di world look like say e dey change. Canada Prime Minister Mark Carney, as e dey tok for Davos last month, describe …